Lekki

Lekki

Falz
'Lekki' se estrenó en 2018.

Al final de la letra 'Lekki' podrás comentar sobre ella y acceder a más canciones de Falz.

LETRA

Lekki

Bros, abeg abeg abeg abeg
I no fit follow you go Mainland
If e no be Lekki, I no dey comot for here
Nor dey shinshin me na Lekki abeg
Reason am!

Shout out to the girls that like to party, Aristocrats
Ati Uni Girls, they are making their Aristo-Cash
Shout out to the girls that like to party, Aristocrats
Ati Uni Girls, they are making their Aristo-Cash

Don't mind them, don't mind them
Don't mind them, don't mind them joor
Don't mind them, don't mind them
Don't mind them, don't mind them joor
Don't mind them, don't mind them
Don't mind them, don't mind them joor
Don't mind them, don't mind them
Don't mind them, don't mind them joor

Ahh! get money, don't mind them Aunty
We all know you' the life of the party
Any girls say you under them
Be like under were? Bitch I no dey wear panties
Ah! you the best honey (yeah)
Can these niggas get sex for free? (No!)
Make sure you carry vex money
So you no go dey stranded the next morning
Ahnn! hashtag Team Light Skin
By cream, or by Snapchat filter (ehh)
Hashtag Team Slay Queens
By hook or by crook or by chook my sister
Open for business in Lagos
Lekki Girl Canteen, come pay chop
It's a waist nothing money, thighs waist joor
And Sunday morning, you go dey church (Praise the Lord)

Shout out to the girls that like to party, Aristocrats
Ati Uni Girls, they are making their Aristo-Cash
Shout out to the girls that like to party, Aristocrats
Ati Uni Girls, they are making their Aristo-Cash

Don't mind them, don't mind them
Don't mind them, don't mind them joor
Don't mind them, don't mind them
Don't mind them, don't mind them joor
Don't mind them, don't mind them
Don't mind them, don't mind them joor
Don't mind them, don't mind them
Don't mind them, don't mind them joor

[Falz] Bahd Guys is in the building

Ahh, shout out to girls that like party
Every show I go, you must dey there
Everytime, I see you with Artistes
It's like you own your own Label?
Do the X-Rated for the pay check
You get naked for the latest
For the iPhone 8, you fornicated
Fly to Dubai for the Holiday next
Ahn ahnn, o ti e beru; and you're just in 100 Level
Shout out to Unilag: Ginger!
My Babcock and Covenant sisters
O wan wonder b'o se de'be?
Cos Mummy think that you're an angel
But your best friend tell you, if you need bread
Make you come Lekki Phase 1 for the weekend

Lekki Lekki
O fe lo j'aye ati Lekki Lekki
All these school girls are going to Lekki Lekki
You dey find enjoyment out in Lekki Lekki
Olorun ohhh

O ni Postinor by her bed side
Bi alejo, o ni pe come inside
I'm number 1, no exaggeration
I f*** with the best, that's masturbattion
These school girls all in my area
Their blood is hot, that's malaria
Put pressure, force over area
Playing with fire, awon Targaryens
Won ri maga, whine them
Get diamond ring; blind them
T'on ba gbe Prenup, don't sign them
Good girls hate you, don't mind them
All white, like I cast and bind them
That's not her dad, they're an item
If you need school girls in town for the weekend
The only place you can find them is in Lekki Lekki

Shout out to the girls that like to party, Aristocrats (All Girls in Lekki)
Ati Uni Girls, they are making their Aristo-Cash (All the school Girls staying in Lekki)
Shout out to the girls that like to party, Aristocrats (Don't mind them they're in Lekki)
Ati Uni Girls, they are making their Aristo-Cash

Omoge hustle hustle
Bobo pop your bottle
No go follow fine boy he can't buy Gucci
And pay with his muscle

Public Announcement from That Warri Girl
To all the guys wey dey talk about Lekki during the day
And for night, una want carry person go Mainland
We no dey go anywhere; na Lekki we go dey
Forget about the flood; no be excuse;
We come with our Life Jacket, with our Boat, with our Canoe
We will die here; na Lekki all the way

Más abajo encontrarás canciones relacionadas con Lekki.
disquito - musica.com

Puntuar 'Lekki'

¿Qué te parece esta canción?

-
0 votos

* Gracias a Tuzone por haber añadido esta letra el 21/7/2018.

Comentar Letra

Comenta o pregunta lo que desees sobre Falz o 'Lekki'

Comentar

Compartir esta letra en...