'Love' se estrenó el .
LETRA
Love
Na who go dey by your side
if you waka through the fire-fire?
Follow you stand inside the fire, hm?
Na who love me I go love, hm
Na who love us we go love, hm
Who go believe you
when the whole world
is calling you a liar-liar? Hm
Na who love me I go love, hm
Na who love us we go love
No go dey live your life to impress anybody
'Cause some people worse pass satan
Na who love me I go love
Na who love us we go love
Even though you lovе everybody
evеrybody no go fit love you (Fit love you)
Turn my mind, to my weapon
Fuck the world with a large condom
Anytime you dey vex, ọmọ
I go like make you hear this song
Me and you no be Jesus
So na only who love us, we go love
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
So na only who love us, we go love
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Na who, na who, na who love us, we go love
Tí wọn bota, uh
Leave dem inside gutter, uh
Focus on your bread and butter, uh
Feed your sons and daughter
Make sure that your mother no suffer
Just dey live your life baba
Just keep am real and proper, huh
Focus on better customers
You know say Naija no well, my brother
Search and you will find
E no matter if they're close to you
Never buy a dream if it's sold to you
Ah-ahn, ah-ahn (No be lie)
Na who go dey by your side
if you waka through fire-fire? (Fire, fire)
Follow you stand inside the fire, hm? (Fire, fire)
Na who love me I go love, hm
Na who love us we go love
Who go believe you
when the whole world
is calling you a liar-liar?
(Liar, liar)
Na who love me I go love, hm
Na who love us we go love, hm
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Na who love us, we go love
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Na who, na who, na who love us, we go love, hm
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Na who love us, we go love, hm
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Na who, na who, na who love us, we go love
Significado de la letra
En esta vibrante canción de Burna Boy titulada 'Love', se reflexiona sobre quiénes estarán a tu lado en los momentos difíciles, dispuestos a caminar contigo a través del fuego. Se exalta la importancia de amar a aquellos que nos aman en un mundo donde la confianza se pone a prueba. Las letras nos invitan a vivir la vida genuinamente, sin pretender impresionar a nadie, ya que hay personas más perjudiciales que el mismísimo demonio. Se resalta la importancia de amar a quienes nos aman verdaderamente y de no permitir que opiniones ajenas nos afecten. La canción nos recuerda que no somos perfectos, pero debemos priorizar el amor mutuo sobre todo lo demás. También se hace referencia a enfocarse en el progreso personal, cuidar de la familia y tener en cuenta que la vida puede ser complicada en ocasiones. En resumen, 'Love' es un himno a la autenticidad, la lealtad y el amor incondicional hacia aquellos que nos rodean.
+ Burna Boy
Ranking de Burna Boy
Burna Boy no está entre los 500 artistas más apoyados y visitados de esta semana.
¿Apoyar a Burna Boy?
