Constantly de Davido

Constantly

Davido

'Constantly' se estrenó en 2026. Este tema está incluido en el disco 'Oriadé'

LETRA

Constantly

O.B.O., Baddest
Dem no fit touch this
Who you know fresh and the hardest?
Who you know move like the baddest?
Odima, cooler
See lifestyle Nascoda
Evidently, every day we shining
Ọmọ, everything pop like soda

Oh, double-O, double-O, double-O, double-O
Double-O, one no be radio
Different P, I'm a different breed
With a different energy
Oh, double-O, double-O, double-O, double-O
Double-O, one no be radio
Differеnt vibe on a different kеy
I dey give them constantly

(Constantly) Scuda
(Constantly) Cooler
I dey kill show
I'm steadily making my dough
And I make them jó disco
(Constantly) As e dey go
(Constantly) No definition
My guy, ẹ gbàgbé exaltation
Ayé ò yé bó ṣe ń lọ
(Constantly) Eh-heh
(Constantly)
Àwọn jayé lọ
And my girl she sexy gan
Her body na full local
(Constantly) Baddest
(Constantly)
With time, e go come
When e come, kò de yin mọ́
Turn the table, no waste time

Never seen a bigger miracle
Never seen a bigger miracle than myself, oh
The kind of money wey I get, oh
Got me singin' in falsetto
Never seen a bigger miracle
Never seen a bigger miracle than myself, oh
Twenty ladies on my case, oh
And my niggas dem dey there, oh

Oh, double-O, double-O, double-O, double-O
Double-O, one no be radio
Different P, I'm a different breed
With a different energy
Oh, double-O, double-O, double-O, double-O
Double-O, one no be radio
Different vibe on a different key
I dey give them constantly

(Constantly) Scuda
(Constantly) Cooler
I dey kill show
I'm steadily making my dough
And I make them jó disco
(Constantly) As e dey go
(Constantly) No definition
My guy, ẹ gbàgbé exaltation
Ayé ò yé bó ṣe ń lọ
(Constantly) Eh-heh
(Constantly)
Àwọn jayé lọ
And my girl she sexy gan
Her body na full local
(Constantly) Baddest
(Constantly)
With time, e go come
When e come, kò de yin mọ́
Turn the table, no waste time

Oh, double-O, double-O, double-O
On the radio

Disco 'Oriadé'

Puntuar 'Constantly'

¿Qué te parece esta canción?

-
0 votos

Imprimir letra

* Letra añadida por Hawli

Ranking de Davido

  • Davido no está entre los 500 artistas más apoyados y visitados de esta semana.

    ¿Apoyar a Davido?

Ranking de Davido TOP Música

Comentar Letra

Comenta o pregunta lo que desees sobre Davido o 'Constantly'

Comentar

Compartir esta letra en...