Dem No Go Know de Mista Seth

Dem No Go Know

Mista Seth

Al final de la letra 'Dem No Go Know' podrás comentar sobre ella y acceder a más canciones de Mista Seth.

Ver vídeo con letra

LETRA

Dem No Go Know

(Chorus)
Eyeh – eyeh
Papa God I feel you
I dey gbadu you
Papa God I feel you
I will never never let you go eyah!
Papa God I feel You
I dey gbadu you ah!
Papa God I thank you
Papa God I thank you

Look from where I came
Now come see where I dey
people dey find em hard to believe
say na you be my redeemer
Na me wey people think say I no go make em
I dey just dey fake em
Come see where I dey (Papa God)
Na your hand dey make em so..
You dey make me shine
Dey make me shine
I dey look so fly
See! Dey don dey love me now
dey don dey praise me now
Dey don dey hear me now
Everything na you
Everything na you
Dem no go know oh
Say na you dey do em so

(Chorus)
Eyeh – eyeh
Papa God I feel you
I dey gbadu you
Papa God I feel you
I will never never let you go eyah!
Papa God I feel You
I dey gbadu you ah!
Papa God I thank you
Papa God I thank you

Papa, Mama, Brother, Sister
Everybody make una come taste and see (see)
Him love sweet pass maggie, thyme, curry and everything eh
All the thing wey e do on the cross
Na ‘em make me trust am so
Come give me salvation
Redemption
Plus everything eh
Make me a teacher, a preacher and richer
This one na total package
I dey feel am oh
I dey feel am oh
That’s why I just dey go..
Everything na Him
Everything na Him
Dem no go know oh
Say na you dey do am so oh

(Chorus)
Eyeh – eyeh
Papa God I feel you
I dey gbadu you
Papa God I feel you
I will never never let you go eyah!
Papa God I feel You
I dey gbadu you ah!
Papa God I thank you
Papa God I thank you

Wetin e do for me
Even mouth no go fit explain (eyeh)
That’s why I never never never ever ever let you go
I just dey shine dey go(eyeh)
Dem no fit comprehend
Dem no believe say
Na you I know oh
Everywhere I go
Devil dey pyante (pyante)
Everywhere I dey
Blessing dey yakap(yakpa)
Everywhere I go
Devil dey pyante (pyante)
Everywhere I dey
Blessing dey yakap(yakpa

(Chorus)
Eyeh – eyeh
Papa God I feel you
I dey gbadu you
Papa God I feel you
I will never never let you go eyah!
Papa God I feel You
I dey gbadu you ah!
Papa God I thank you
Papa God I thank you

Vídeo con letra

Puntuar 'Dem No Go Know'

¿Qué te parece esta canción?

-
0 votos

* Gracias a Anderson de jesus por haber añadido esta letra el 18/6/2012.

Comentar Letra

Comenta o pregunta lo que desees sobre Mista Seth o 'Dem No Go Know'

Comentar

Compartir esta letra en...