'FIA' se estrenó el .

En 'FIA' de Davido, el ritmo candente resuena desde la introducción, con una llamativa fusión de sonidos y letras vibrantes. La historia que se desarrolla comienza con una solicitud de amor y apoyo financiero, donde la protagonista busca un millón de dólares y pide que le transfieran dinero... seguir leyendo

LETRA

FIA

[Intro]
Fire! Fire!
Dab, make I dab (haba!)
Give me love, make I love (I do!)
Place no other one above (haba!)
Damnn!! Fresh on the beat

[Verse 1]
Shawty want a million dollar (sekpe!)
Say make I wire wire
Turn me to wana cover oh (maga oh!)
She say all na friends are
Living davi da loca
I dey form Yemi my lover (ahhhn!!)

[Hook]
Yeah! You for dey for me (you for dey!!)
When the boy dey hunger (you for dey!!)
I for try for you oohhh ehhh
But you say, if you no get money, hide your face
(I hide my face)
Make another man pikin, run my race

[Chorus]
I love you, no mean say, if you say make I put one hand for Fire
Fire Fire burn them
I go put hand for Fire oh
E no mean say, if you say make I put one leg for Fire
Fire Fire burn them
I go put leg for Fire oh

[Bridge]
Dab, make I dab (haba!)
give me love, make I love (I do!)
Place no other one above (haba!)
Dab, make I dab (haba!)
give me love, make I love (I do!)
Place no other one above (haba!)

[Verse 2]
Sukura kilo ko si o, eh!
Suku shaker, I am shoe maker
Yeehhh!!!
Caroline save your drama
I don’t need it for the Soap Opera
Hola Hola, Mr olopa, am not here to cause wahala
Hello diva, save your drama, you don’t need me in your Soap Opera

[Hook]
Yeh! You for dey for me (you for dey!!)
When the boy dey hunger (you for dey!!)
I for try for you oohhh ehhh
But you say, if you no get money, hide your face
(I hide my face)
Make another man pikin, run my race

[Chorus]
I love you, no mean say, if you say make I put one hand for Fire
Fire Fire burn them
I go put hand for Fire oh
E no mean say, if you say make I put one leg for Fire
Fire Fire burn them
I go put leg for Fire oh

[Bridge]
Dab, make I dab (haba!)
give me love, make I love (I do!)
Place no other one above (haba!)
Dab, make I dab (haba!)
give me love, make I love (I do!)
Place no other one above (haba!)

[Hook]
Yeehhh!! You for dey for me (you for dey!!)
When the boy dey hunger (you for dey!!)
I for try for you oohhh ehhh
But you say, if you no get money, hide your face
(I hide my face)
Make another man pikin, run my race

[Chorus]
I love you, no mean say, if you say make I put one hand for Fire
Fire Fire burn them
I go put hand for Fire ooh
E no mean say, if you say make I put one leg for Fire
Fire Fire burn them (Mix Monster!)
I go put leg for Fire ooh

Fire burn dem bomboclaat yeah
Hahahaaaa

Significado de la letra

Puntuar 'FIA'

¿Qué te parece esta canción?

-
0 votos

* Gracias a Hawli por haber añadido esta letra el 12/11/2017.

Comentar Letra

Comenta o pregunta lo que desees sobre Davido o 'FIA'

Comentar

Compartir esta letra en...