Reason You

Reason You

Rema

'Reason You' se estrenó el .

Al final de la letra 'Reason You' podrás comentar sobre ella y acceder a más canciones de Rema.

LETRA

Reason You

Another banger!

Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Odé n kpemi lomogo
I don turn laughing stock to my friends
Say superstar boy like me
For one girl I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you less
You dey shack me like pami from the day wey I see you
Melanin shinning I love that dress
And the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
Omoge anything you want I go give you
Like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men cause her ex dey toxic
Girl I'm sorry on behalf of everybody
Shey na money take am baby kilo kan mi
Melanin shining I love that dress
And the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
Omoge anything you want I go give you
Like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Puntuar 'Reason You'

¿Qué te parece esta canción?

-
0 votos

* Letra añadida por Weilou

¿Apoyar a Rema?

  • Rema no está entre los 500 artistas más apoyados y visitados de esta semana.

    ¿Apoyar a Rema?

    Ver Ranking Semanal

Comentar Letra

Comenta o pregunta lo que desees sobre Rema o 'Reason You'

Comentarios (1)

Compartir esta letra en...