Anything de Davido

Anything

Davido

LETRA

Anything

[Intro]
(Grey)
(Louddaaa)

[Verse 1]
People talk, people talk, but nobody fit fill my position
But as I be David for this one, who born Goliath wey dey micrimo?
Gats, go hard or go home, I don reach your goal post
I stand on my ten toes, dem no fit stain my yellow
You can't catch me sleeping, on God

[Pre-Chorus]
Why me go lay low? (Low) When I get many people for my pay-roll
Ah, one billi' one day, o sa mọ Oluwa lo n ṣe
Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan
No get time to sleep, leave pressure for the weak

[Chorus]
No go stop (No go)
Know I put my life on this P so long (P so long)
And as I dey I fit conquer anything, anything
Anything, anything
No go stop (No go stop)
Know I put my lifе on this P so long (P so long)
And as I dey I fit conquer anything, anything
Anything, anything

[Verse 2]
Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, еmi gan-an gan-an
I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone, but I steady lock up
Balling na normal thing, and I been don blow by seventeen
But I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, ajeh

[Pre-Chorus]
Why me go lay low? (Low) When I get many people for my pay-roll
Ah, one billi' one day, o sa mọ Oluwa lo n ṣe
Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan
No get time to sleep, leave pressure for the weak

[Chorus]
No go stop (No go)
Know I put my life on this P so long (P so long)
And as I dey I fit conquer anything, anything (Anything, anything)
Anything, anything (Anything, anything)
No go stop (No go stop)
Know I put my life on this P so long (P so long)
And as I dey I fit conquer anything, anything
Anything, anything

[Outro]
Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an
I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone, but I steady lock up
Balling na normal thing, and I been don blow by seventeen

Significado de la letra

En esta vibrante canción de Davido, el artista muestra su determinación y confianza en sí mismo. Davido habla de cómo la gente puede hablar, pero nadie puede ocupar su lugar. Él se compara a sí mismo con David enfrentando a Goliat, mostrando su valentía y fuerza. Davido está decidido a alcanzar sus metas sin importar los obstáculos que se presenten en su camino.

El artista hace hincapié en su trabajo duro y en su capacidad para superar cualquier desafío que se le presente. Él se muestra como un león obstinado, fuerte y con un amor por la música que lo impulsa a seguir adelante sin importar las distracciones. Davido se enorgullece de su éxito y no se deja influenciar por opiniones ajenas.

En conclusión, 'Anything' de Davido es una canción que inspira a perseverar, a creer en uno mismo y a nunca rendirse ante las adversidades. Davido nos recuerda que con determinación y dedicación, podemos conquistar todo lo que nos propongamos en la vida.

Vídeo con letra

Puntuar 'Anything'

¿Qué te parece esta canción?

-
0 votos

Imprimir letra

* Letra añadida por Epicureo

Ranking de Davido

  • Davido no está entre los 500 artistas más apoyados y visitados de esta semana.

    ¿Apoyar a Davido?

Ranking de Davido TOP Música

Comentar Letra

Comenta o pregunta lo que desees sobre Davido o 'Anything'

Comentar

Compartir esta letra en...